Calm Down es una cancion de Rema en Carrot Store Music.
Letra
Vibez\nOh, no\nAnother banger\nBaby, calm down, calm down\nGirl, this your body e put my heart for lockdown, for lockdown, oh, lockdown\nGirl, you sweet like Fanta o, Fanta o\nIf I tell you say "I love you", no dey form yanga o, oh, yanga o\nNo tell me no, no, no, no, whoa, whoa, whoa, whoa\nOh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh\nBaby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love\nYou got me like whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa\nShawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmm\nI see this fine girl, for my party, she wear yellow\nEvery other girl they dey do too much, but this girl mellow\nNaim I dey find situation I go use take tell am hello\nFinally, I find way to talk to the girl but she no wan' follow\nWho you come dey form for? (Uhum)\nWhy you no wan' conform? (Uhum)\nThen I start to feel her bum-bum, whoa (uhum)\nBut she dey gimme small-small, whoa\nI know say she sabi pass Don Juan (uhum)\nBut she feeling insecure\n'Cause her friends go dey gum her like chewing gum (uhum)\nGo dey gum her like chewing gum\nYeah, I know I look shy but for you I get down, oh\nAnd my hips make you cry when I'm moving around you (yeah)\nDo it once, do it twice (do it twice)\nI push back, you hold me tight\nGet a taste for a night\nBaby, show me you can calm down, calm down\nDance with me and take the lead now, lead now (lead now)\nGot you so high that you can't come down, come down\nDon't you ask, you know you're allowed, allowed (oh no)\nWhen it's you I can't say no-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh\nBaby, gimme lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love\nYou got me like whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa\nShawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmm\nAs I reach my house I say make I rest small (make I rest small)\nAs me I wake up na she dey my mind o (na she dey my mind o)\nDay one, day two, I no fit focus (I no fit focus)\nNa so me I call am, say make we link up (say make we link up)\nGot my hand on your heart now, I can feel it race\nIf I leave then you say you can never love again\nWanna give you it all but can't promise that I'll stay\nAnd that's the risk you take (you take)\nBaby, calm down, calm down\nGirl, this your body e put my heart for lockdown, for lockdown, oh, lockdown\nGirl, you sweet like Fanta o, Fanta o\nIf I tell you say "I love you", no dey form yanga o, oh, yanga o\nNo tell me no, no, no, no, whoa, whoa, whoa, whoa\nOh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh (your love, your love)\nBaby, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love\nYou got me like whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa-whoa\nShawty, come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmm no